Saturday, July 27, 2024

Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel

Share

Tim Godfrey, the acclaimed Nigerian gospel artist, has once again graced the airwaves with his latest release: “Shine.” ft. Prinx Emmanuel.

This electrifying anthem, released in 2024, serves as a call to action for believers to rise above adversity and let their light shine brightly in the darkness. With its infectious rhythms and powerful message, “Shine” is already igniting hearts and inspiring listeners to live boldly for their faith.

“Shine” is more than just a song; it’s a rallying cry—a call to radiance in a world that desperately needs the light of hope and love. From the pulsating beats to Tim Godfrey’s dynamic vocals, every note of this track exudes energy and passion. The lyrics, infused with hope and determination, encourage believers to stand firm in their faith and let their light shine brightly for all to see.

DOWNLOAD

Video: Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel

Lyrics: Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Ayayaya (Elele)
Ayayaya (Elele)
Ayeeeya Ayayaya

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

VIEW: Tim Godfrey – Adara Lyr
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Aya aya
I dey Kakaraka
No more scatter scatter
Everything e Kakaraka

I dey shine (3x)
I dey shine (2x) Shine Shine

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine (broda Nwachukwu)
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Listen I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I’ve got the best baker
I’m so hign I look down on the Skyscraper
He Prepared a table before me
in the presence of my Enemies
like Nineteen waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

I say Nobody fit stop my shine
Nobody go fit bring me down
Even Nepa no go fit cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine shine
Twinkle Twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba loke dey make me shine

Na Baba loke dey make me shine

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

 

Download more

Recommended Downloads